*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation : Easier said than done.
*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.
English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem.
*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
English translation: You can’t run away from your destiny
*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap.
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever.
*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef.
English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!
*Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.
English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.
*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
English translation: Give everyone what they deserve.
*The difference between kpekere and plantain chips na packaging.
English translation: Don’t judge based on appearance alone.
*Escort me, Escort me, na im slave trade take start.
English translation: Serious things sometimes start like a joke.
*The water wey dem use take make eba can never be recovered back.
English translation: Don’t cry over spilled milk.
Dont Stop The Fun…..Kindly Add yours in the Comment Box Below
Hehehehehehe….Naija No dey carry last